- Lyrics
- Album list
Dare Mic
-
He reigns
Dem get eyes dem no dey see Dem get legs dem no dey move Na why I dey wonder, na which kind god dem be say na which kind God dem be. For baba e no be so; as you see me so I no dey fear them na God be my oga at the top o, at the top In the morning time; e no dey shake In the evening time; e no dey blink To the great God; Oga at the top All am gonna do is to Praise You Baba
Chorus: Hallelujah, lord God almighty reign (4x)
SOLO 2: Baba mi o, Oba nla He that sits on a throne no man contests I look up to the heavens and say You are God I look down the earth and say You never change Eledumare mi o, Oba ayeraye He who was there right from the beginning of the days He who made man but then; was never made Na Em go talk something e must surely come to pass eh
When you are weak He makes you strong When you fall He picks you up Even when you cry Find more lyrics at ※ Mojim.com Em go wipe your tears When you sleep Baba no dey sleep In the morning time Em no dey shake Even in the night Em no dey sleep (To the great God: Oga at the top o) Let me see you raise your hands
***Chorus again (7x)
SOLO 3: You prepare a table before me in the presence of my enemy You anoint my head with oil; my cup runneth over I'll fear no evil for You are with me Thy rod and thy staff, they comfort me. I no dey fear cos you be igi leyin ogba mi (((you be my backbone) Ololufemi iwo l'Olorunmi. (((my lord you are my God) Mi ole beru, mi ole shojo (((I can't worry nor fear) Tori iwo l'Arugbo ojo (((because you are the ancient of days) I have come to bow before you Baami eju be lo (((my father you are greater)
***Back to chorus
-
|