- Lyrics
- Album list
Obiora Obiwon
-
Great Again
No more sitting on the side talking When you no dey do nothing to be the change wey you dey talk and U sef fit do right even though everybody else going wrong And every time election dey come Blood, fighting and bombs Go dey blow... Front abi na back we dey go One thing I know Nobody can hide though we may run Whether you poor or rich sitting on your billions Your daughters and your sons Still no dey safe, No go dey front, come dey save face
Get up and Go Cast your vote Lend your voice Live your quote And we'll be great again Great again, great again Nigeria's call obey And we'll be great again
Great Again…
O God of Creation Please give us, leaders Wey no go dey rob our nation bankrupt No let our youths dey corrupt Lord please bless our crops 'If my people who are called by My Name Will humbly themselves and pray And seek My Face I go hear from Heaven Oh yes I go heal their land And yes I will bless them' Lord we come as a nation We come as a nation… Find more lyrics at ※ Mojim.com East, west to the north and south Let's go no more hesitation
Get up now and Go Cast your vote Lend your voice Live that quote And we'll be great again Great again, great again Arise O Compatriots We'll be great again
So how we wan believe say we no go fit do nothing But to watch dem dey suffer you and me And who we wan deceive... Say e no concern you and me When we no get another country One finger in the oil the whole hand is soiled I can do what I can or watch it all spoil In posterity's land let this song be the soil To grow the new Nigerian patriot Hope
Great Again Great Again Great Again Nigeria will be and we'll be great again and again I feel it my bones I feel it in my Spirit Come help Oh Lord and we'll be great again and again… Yeah…yeah….Arise O Compatriots! We'll be Great... Again
(Great again and again, again and again...)
He he he hey! … We'll be Great Again
-
|