- Lyrics
- Album list
2Baba
-
Hold My Hand
Life has been tough we cue to get the small food we're sharing sometimes the food has fly on it people keep pushing us when we're in the cue the mosquito bites us in the night... I just want to go home but those people-dem burned our house
Touch a Life today, Touch a life today try to touch a life today, touch a life today touch a life today... ohhhh yeah try to touch a life today
Throughout for history dem talk am say no man is an island... dem dey talk am for history dem say one tree can never make a forest... dem dey talk am as e com be so, wetin u get to show wetin u get say, wetin u go do for de matter Hold my hands... I hold your hands we go dey stronger do something for another man-bring am to laughter all we need is one love (one love), is one love all we need is one heart (one heart)
Find more lyrics at ※ Mojim.com Touch a Life today, Touch a life today ee no matter wetin u get, try to touch a life today, touch a life today touch a life today... as u dey work u dey successful make u touch a life today
as u dey work, u dey pray make e beta, make u hama, make u successful and if e work for u remember say some people dey dem neva bellefull I say na one drop of water dey create an ocean eeeeeh so make we join hands together to beta our nation so if I do for one person u do for another person na so we go dey multiply all our blessings and if ee get one lesson wey we don learn for dis world is greatness dey inside every person eeeee so if u believe in good and u believe in humanity let's pay d forward let no people left out ina we world yeaaa Touch a Life today, Touch a life today ee no matter wetin u get, try touch a life today, touch a life today touch a life today... as u dey work u dey successful make u touch a life today
-
|