- Lyrics
- Album list
Deshinor
-
New Wave
I live my life like I no know tomorrow remember the pain and forget the sorrow and if you get make you no dey form oh me and my team see we no dey dull oh I get money me I no dey form oh I get mummy she dey pray to God oh right now am on a new level broda keep the change oh waiting for my Range oh where you been dey when I no get kobo egh see omo mo hate I no be bolo Masun mo mi Rara MA sun momi Ka won temi kon sun momi one time eje no cool down oh eje no cool down (3xce). don't you look down on your fellow brother if you dey tasty he go fit give you water Find more lyrics at ※ Mojim.com ah ayen Yi lo bi taya trailer Rora se jeje padi no wahala and if you get no dey form oh me and my team see we no dey dull oh I get money me I no dey form oh I get mummy she dey pray to God oh right now am on a new level broda keep the change oh waiting for my Range oh where you been dey when I no get kobo see omo mo Ja I no be bolo masun mo mi rara masun mo ni Kay won temi Kan sun momi one time eje naa cool down oh eje naa cool down (3xce)
-
|